MUSIC: Kleen – Bling (Cover)

Bling Music cover by Nigerian upcoming artiste singer, songwriter kleen release this
Listen to Kleen song and Follow Him on AUDIOMACK.

⇓DOWNLOAD MP3

Bling Cover Lyrics…

everything wey glitter no be gold
but i go wear my panda till i see gold
cus i dey cut my coat according to my father size
anything i talk i do i swear i no dey fantasize

i know say dem go love the boy when i shine
if i no see the gold on time i go do mining

i go dig dig dig dig
till i see the bling bling bling bling (3x)

virgil abloh go dey style me
i be moving on a timing
even google go dey fine me
sauce i am frying


Discover more from Naijapopstar

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related Articles

Leave a Reply